NA BETTER ANNOYANCE DEY BODY TODAY!Make una dey caution una sisters, daughters, cousin , niecesand any female pikin when dey under ur care.Stop to dey jump follow boy when u nor know the work whenhe dey do! Yahoo Yahoo na work?Person when nor fit spell he own name go say na Yahoo hedey do? All because of i phone, plenty money and expensivecars .Una see how dem dey butcher people children for this trendingvideoBecause of Uncle mark we nor fit post the video!Abeg our girls make una take am easy, now we nor fit spin girlagain because all dis small craze Yahoo boys don spoil demwith money!Who nor hear word na SORRY and SORROW go be her secondname !

Comments

Popular posts from this blog

A VERY SHORT STORY

INTERESTING: See New Disease Outbreak In Nigeria

SECURITY ALERT IN UVWIE KINGDOM.